Don Jazzy Stylishly Mocked Linda Ikeji For Being Single

Ehn ehn, the kind wahala wey Korede Bello's recently released track titled 'MUNGO PARK' go cause ehn, trailer no go fit pack am. Mavin's boss, Don Jazzy don use twitter call out to all those wey still dey single wen dem suppose don marry infacti ihn call that popular blogger name wey everybody sabi as aunty Linda Ikeji. Make una con join me for wia i take spread mat dey look weda aunty Linda go react or not.
Share on Google Plus

About Unknown

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.
    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments :

Post a Comment